On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

How to take know say u get Hemorrhoid (Pile)

How to take know say u get Hemorrhoid (Pile)

Ontop Bodi mata with Ratata and Suo, Dr Fred tok about how pesin fit know if dey get Hemorrhoid (Pile), wetin dey cause am, and how u fit stop am. 


Today's Weather

  • Lagos

    Heavy rain shower

    High: 31°C | Low: 25°C