On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

Drinking Cold water no fit give u Pneumonia- Dr Fred

Ontop #bodimata, Dr Fred tok say Pneumonia na when ur lungs don get infection, no be because u dey stay for where cold or u dey drink cold water.

Ontop #bodimata, Dr Fred tok say Pneumonia na when ur lungs don get infection, no be because u dey stay for where cold or u dey drink cold water. 

#chookmouth tell us di lies wey u don hear about Pneumonia. 
 


Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 30°C | Low: 26°C