On Air Now

Sundae Waka

10:00am - 2:00pm

Why women oga dem dey wicked, pass man oga?

Women dey strict, we no wicked" Caller Mummy Shan.

Ontop Women's Corner for #OgaMadamOffice. @Chechesmithnation ask why pipu dey feel, say woman oga wicked wella pass man wey be oga.

shey you agree or you no agree? #ChookMouth tell us for comment session
 

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 30°C | Low: 25°C