On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

I feel bad. Big brother just wan torture saga- Nini BBN

we don dey reach the final of big brother, and last weekend biggie send to housemates commot for eim house.

some of the housemates wey biggie pursue na Nini, Saga, and Queen. and dem siddon with Che che smith wey be host of Oga Madam Office Show to talk about how dia waka inside Biggie House go.

The Friendship between Nini and Saga na one wey don make many pipu vex tire. na eim make Che che ask dem to know wey really dey happen between both of them.

Che Che also ask Queen about the situation between and Whitemoney, and if she think say eh go continue outside the house. watch the full interview with cheche #Ogamadamoffice #chookmouth #wazobiafmlagos


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 28°C