On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Everything Na Destiny Nothing Concern Pere - Maria BBN

With all the plenty drama wey happen for the Big Brother house, Maria, Sammie, And JMK tell us how dia waka for inside the house go.

Maria tell CheChe about her friendship with pere and sammie talk about the other person wey him be dey scope beside angel. and JMK tell us about  wetin make we dey expect from her after the house. Watch the video to get the full gist.


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 27°C