On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - 10:30pm

Anything Wrong If Married Woman Still Dey Relate With Her Single Friends?

Dem dey tok say marriage dey change people, shey na the marriage change dem or na who dem really be, naim be that.

This one naim make Cheche come dey ask why e be say many women after dem marry, some of them dey cut off from dia old friends.

Some of them dey talk say na because of the friends dey irresponsible. cheche come ask if you talk say your friend dey no dey responsible that one mean say you dey, you wey be her friend before marriage no dey responsible.

Watch to see wetin people get to talk about this one.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C