On Air Now

Club Wazobia

10:30pm - 1:00am

Wetin be the sign of good relationship?

soup wey sweet , na money dey do am. for relationship to sweet e need some ingredient.

today on top #LoveNwatinti inside Kulele zone Chiboi tell us about the message wey one banker Uju, for inside Lagos send am for him DM,  she tell am say she love her boyfriend but her boyfriend never dey do body like person wey serious and her family dey pressure her plus other pipu wan marry her too.

 


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 33°C | Low: 27°C