On Air Now

Kulele Zone

3:15pm - 6:00pm

Guilty or not Guilty: Between Emma and Eim babe who dey guilty?

make una come help emma oooo, eim babe wey him wan propose to don run leave am

Shey babe wey comot for the place wey her boyfriend plan wit anoda girl to tok say she get belle for am on the day of her proposal dey guilty or not guilty? 

More from Kulele Zone


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 31°C | Low: 25°C