On Air Now

Satide Waka

10:00am - 2:00pm

Father's day Siddon tok wit Chiboi, Dr Foy and Gaise Baba

The fear of Papa dem na the beginning of Wisdom

To be pesin papa, pass to just dey answer name. E get wetin make some papa pass, anoda papa.

Watch Chiboi roundtable Siddon tok with Dr Foy and Gaise Baba as dem Discuss wetin suppose dey inside the CV of Beta papa.


Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 29°C | Low: 24°C