On Air Now

Satide Waka

10:00am - 2:00pm

Wetin dey cause wahala for marriage?

Ontop our backyard Nedu dey ask wetin dey cause wahala for marriages. Shey na from di house wey u dey come from abi na church abi na traditional?

Ontop our backyard Nedu dey ask wetin dey cause wahala  for marriages.

Shey na from di house wey u dey come from abi na church abi na traditional? #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 29°C | Low: 24°C