On Air Now

Satide Jolli

6:00am - 10:00am

“I no dey write songs” - Rudeboy

Rudeboy dey with Nedu and Ratata Ontop our Backyard

Rudeboy enta studio siddon tok with Nedu and Ratata about eim new album and wetin dey give am inspiration take write beta music.

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 32°C | Low: 25°C