One woman call say her husband dey torchlight man and she no know wetin she fit do.
One woman call say her husband dey torchlight man and she no know wetin she fit do.
Thursday, July 1st, 2021 3:27pm
By Emeka
One woman call say her husband dey torchlight man and she no know wetin she fit do.
One woman call say her husband dey torchlight man and she no know wetin she fit do.
Video
One man say eim wife dey sleep wit oda men, collect moni.
Video
We get 112 days to the Nigerian general election and many political parties don they drop wetin dia plan be to move Naija pipu from the hard place wey dem dey go beta place.
Video
If your husband or wife dey abuse u physically, run sharp sharp from di marriage
Video
Man give eim bestfriend wey be woman belle sake of say she don marry for 17 years nd she neva born for her husband.
Video
Ontop #ourbackyard Broad Shaggi nd Chris Enete siddon tok about dia new movie Inside Life. Nedu also dey di movie
Video
One mama call say when her pikin dey ekpoma she get belle for one boy, she tell her pikin make she no stay with di boy her pikin say no she no wan get belle everywhere.
Video
One woman call ontop #ourbackyard say she don tire for her marriage sake of say na she dey provide
Video
Ontop #ourbackyard with Nedu and Tombo, one woman call say she rent 2 shops for 300 thousand naira from her landlord, after she do extension and make di shop fine, di Landlord say eim wan increase shop rent.
Video
U go fit marry pesin wey dey worship mami water spirit?
Video
Ontop Ourbackyard wit Nedu one woman call say she meet her boyfriend for Facebook, e no tey when she get belle. Di boyfriend tell am make she no remove di belle, say make she keep am, but he no dey send am money.
Video
Senior Pastor leave eim church for assistant pastor while eim go to Portharcourt for three months. Before di senior pastor come back, di assistant pastor don give eim pikin belle and run away with di church money.Â
Video
Ontop #ourbackyard with Nedu and Tombo, Neighbor house wey mama dey keep her 4 year old girl, Dem come rape di girl front and back.
© Copyright 2023 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.