On Air Now

Football Republik

2:00pm - 8:00pm

Mama born pikin finish, go throway am for potorpotor water

Before you dey rush dey do i love you i love you, come carry your sef give person wey no carry you your mata for head. Just know say dem no dey rush enta love mata, because love dey rough sometimes.

 

Before you dey rush dey do i love you i love you, come carry your sef give person wey no carry you your mata for head.

Just know say dem no dey rush enta love mata, because love dey rough sometimes.

More from Our Backyard


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 31°C | Low: 24°C