On Air Now

Satide Waka

10:00am - 2:00pm

How sake of say wife no gree help pay HOUSE RENT won scatter MARRIAGE

As she no gree help her husband pay house rent em won drive her wit her pikin dem commot for house

Ontop #ourbackyard, Mrs. Agu tell Oga Nedu say na because she no gree help her husband pay house rent em won drive her wit her pikin dem commot for house. Her husband tok em own side to de stori, e say de woman dey do many tins wey no good, say she even naked herself swear for am!!

Who we go believe for dis mata🤔#chookmouth
 


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 28°C