On Air Now

Kulele Zone

3:15pm - 6:00pm

Girlfriend find out say her boyfriend wey she dey spend moni on don marry

For #ourbackyard wit Nedu and Tombo, one woman tok say she meet her boyfriend for Instagram for 2018, say she tell di boyfriend say she no wan anybodi wey go break her heart, na so di boyfriend chop almost 1 million of her moni.

Di girl come find out for March dis year say di boyfriend don marry.

Wetin u go do if na u? #chookmouth

More from Our Backyard

Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 31°C | Low: 25°C