On Air Now

You & Yaw

9:00am - 11:00am

Girl don die afta four children wey she born for man wey no marry her

One mama call say when her pikin dey ekpoma she get belle for one boy, she tell her pikin make she no stay with di boy her pikin say no she no wan get belle everywhere.

Ontop #ourbackyard one mama call say when her pikin dey ekpoma she get belle for one boy, she tell her pikin make she no stay with di boy her pikin say no she no wan get belle everywhere. Na so di girl born 4 times for di boy. Di number 4 belle na wetin kill di pikin.

Now di mama get 4 grandchildren wey she go dey take care of bcos her pikin boyfriend no dey do anything to take support.

#chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C