On Air Now

Satide Jolli

6:00am - 10:00am

Dem say i no sabi sing, but yet I get international collaboration - White Money

Whitemoney tok say even though pipu dey laugh am say e no sabi sing. When eim commot big brother, Big brands come buy di songs wey eim do for big brother house.

Ontop #ourbackyard wit Nedu and Tombo, Whitemoney tok say even though pipu dey laugh am say e no sabi sing. When eim commot big brother, Big brands come buy di songs wey eim do for big brother house.

How u see am? #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 29°C | Low: 24°C