On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Broda Shaggi give us di secret of how eim dey manage his time as comedian nd actor

Ontop #ourbackyard Broad Shaggi nd Chris Enete siddon tok about dia new movie Inside Life. Nedu also dey di movie

Broda Shaggi tok about how eim dey manage his time as actor, comedian and musician. He also tok about di challenges wey eim dey face on set while e dey act.


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C