On Air Now

Football Republik

2:00pm - 8:00pm

Boyfriend dey beat eim babe bcos she no wan do abortion

Woman wey born three children with her boyfriend of 11 years tok say her boyfriend dey always beat her even wen she get belle.

Ontop #ourbackyard with Nedu and Tombo, Woman wey born three children with her boyfriend of 11 years tok say her boyfriend dey always beat her even wen she get belle.

Di mata wey dey ground be say she no wan leave di relationship. 

Wetin u go advice dis woman? #chookmouth

 

 


Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 29°C | Low: 24°C