On Air Now

Satide Jolli

6:00am - 10:00am

Wike dey give FG 48 hours make dem tell us de pipu wey go Justice Odili house

On Friday evening, some security pipu go de house of Mary Odili. Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) tok say dem no get hand for d epipu wey go de house. Attorney General and Minister of Justice, Abubakar Malami, tok say na Federal Government get hand for de pipu wey go de house.

On Friday evening, some security pipu go de house of Mary Odili. Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) tok say dem no get hand for de pipu wey go de house. 

 Attorney General and Minister of Justice, Abubakar Malami, tok say na  Federal Government get hand  for de pipu wey go de house.

Wike dey give FG 48 hours make dem tell us de pipu wey go Justice Odili house

#chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 28°C