On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

We no fit trust Emefiele with Government documents - NBA

Nigerian Bar Association and civil rights groups on Monday, dey warn Central Bank of Nigeria Governor, Mr. Godwin Emefiele, say na big wahala he wan cause if he wan contest for 2023 election.

Nigerian Bar Association and civil rights groups on Monday, dey warn Central Bank of Nigeria Governor, Mr. Godwin Emefiele, say na big wahala he wan cause if he wan contest for 2023 election.

Independent National Electoral Commission, Rotimi Oyekanmi, wey be Chief Press Secretary to INEC  Chairman, tok say dem no fit keep ballot box for CBN vault again.

 

How u see di mata? #chookmouth

 


Today's Weather

  • Lagos

    Heavy rain shower

    High: 33°C | Low: 26°C