On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

Turji don repent, he dey kill Terrorist now - Zamfara Deputy Govanor

Hassan Nasiha, Zamfara Deputy Govanor ,tok say Bello Turji wey evri bodi no as terrorist tell Government say e want Peace.

Hassan Nasiha, tok dis one for security conference wey Medina university students union do for Saudi Arabia on Sunday 21st 2022.  

He also tok say Turji don dey kill eim former terrorist colleagues. He say as Turji don repent e don bring peace for Birnin Magaji, Shinkafi and Zurmi LGAs for Zamfara.


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 28°C