On Air Now

Sundae Waka

10:00am - 2:00pm

Terrorists to FG: Talk to us or we go kill di 167 pipo wey dey our hand

Terrorists wey attack di Abuja-Kaduna train don threaten to kill di pipo wey dey deir hand, unless government follow dem tok.

Terrorists wey attack di Abuja-Kaduna train don threaten to kill di pipo wey dey deir hand, unless government follow dem tok.

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 32°C | Low: 27°C