On Air Now

Inside Life

2:45pm - 3:15pm

Some areas for Lagos no go get light for 8 weeks - Ikeja Disco

Mr. Olajide Kumapayi, Chief Technical Officer, Ikeja Electric, tok for news on Monday for Ikeja, say some places for Lagos no go get light for 8 weeks .

Mr. Olajide Kumapayi, Chief Technical Officer, Ikeja Electric, tok for news on Monday for Ikeja, say some places for Lagos no go get light for 8 weeks .

Kumapayi tok say dis one go start , on October 11.  He tok say some of 132K lines wey dem put over 50 years ago, say e don old and dem no fit use am again.

#chookmouth for de mata


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C