On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

Postpone 2022 National Census -Pipu for North dey tell Presido Buhari

Postpone 2022 National Census - Northerners dey tell Presido Buhari

 Pipo for North part of Naija want make President Muhammadu Buhari postpone 2022 National Census bcos of plenti pipo wey gbege don pursue commot from deir house and as 2023 election don reach.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C