On Air Now

Inside Life

2:45pm - 3:15pm

Nigeria police force say dem no want new police pipo

Nigeria Police Force don tell di public say make dem ignore di advertisement wey dey go round say dem want new pipo for police.

Police Service Commission open dia portal say dem dey look for new police pipo, dem place dis advert for national dailies. Nigeria Police Force dey tell Nigerians to ignore di advertisement.

For statement on Monday, Police Force Public Relations Officer, CSP Olumuyiwa Adejobi, say di advert no get anything do with Nigeria Police Force.


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C