On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

Nigeria import don rise by N12.11 trillion even with forex shortage

Nigeria import don rise by N12.11 trillion even with forex shortage

Between 2016 and 2021 Nigeria import bill don rise from N8.73tn to N20.84tn, according to Central Bank of Nigeria and the National Bureau of Statistics data.

 Imports for di kontri don rise by N12.11tn or 129.10 per cent.

 CBN data show say Naija imports don dey increase since 1980.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C