On Air Now

Our Backyard

9:00am - 11:00am

News Paper Tori 24th September

Pensioners dey suffer as states neva pay dem deir moni

Pensioners dey suffer as states neva pay dem deir moni. State governments wey dey owe pensioners na Kano, Benue, Osun, Delta, Ekiti, Ondo, Ogun, Rivers and Kwara. Plenti of de pensioners dem don die without collecting deir moni.

 

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Light rain shower

    High: 31°C | Low: 26°C