On Air Now

Kulele Zone

3:15pm - 6:00pm

NCDC don confirm three cases of Omicron corona variant for Naija

Nigeria don confirm de first cases of omicron coronavirus variant for three travellers wey enta de country last week, Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) tok.

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 30°C | Low: 24°C