On Air Now

Satide Jolli

6:00am - 10:00am

More dan one quarter of di pipo wey get malaria come from Naija

Minister of Health, Osagie Ehanire, say e dey worry say Nigeria continues to dey get di highest number of malaria for di world.

Minister of Health, Osagie Ehanire, say e dey worry say Nigeria continues to dey get di highest number of malaria for di world. 

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 31°C | Low: 26°C