On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - 10:30pm

Lagos State don get two new high speed trains

Lagos state government don buy two train for the red line rail project wey dem dey do. Dis na de first metro system transport for West Africa.

Lagos state government don buy two train for the red line rail project wey dem dey do.

Dis na de first metro system transport for West Africa.
 

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Heavy rain shower

    High: 30°C | Low: 25°C