On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

House Of Representatives wan chook eye, find pipu wey dey collect bribe for Nigeria Airport

House Of Representatives wan chook eye, find pipu wey dey collect bribe for Nigeria Airport

The House of Representatives tok say dem go chook eye for de reports of cargo flights, wey dey commot for Nigeria empty because of bribe  wey government officials dey collect for airports.

The House of Representatives  don tell  de committees wey dey in charge of customs, finance, aviation, and agricultural services make dem chookeye to knnow how dis bribe mata dey affect the goods wey we dey make for Naija to carry go abroad.


Today's Weather

  • Lagos

    Heavy rain shower

    High: 33°C | Low: 26°C