On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Governor Akeredolu say na pipo from Mali do di Killing For St Francis Catholic Church Owo

Governor of Ondo State, Akeredolu say di pipo wey dey cause plenti badness for Naija, no be Nigerians.

Governor Akeredolu, say di killing wey happen for catholic church for Owo na satanic thing. He say eim go make sure dem find and arrest di pipo wey do di killing. 


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C