On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Gbajabiamila, Governors and odas spends millions go visit Tinubu for London

Plenti politicians for de kontri don spend millions of naira go visit Tinubu for London. Dem tok say na deir moni wey dem use, say no be government moni.

Tinubu wey be former Governor of Lagos state go London for 3 months, go do knee surgery. Plenti politicians for de kontri don spend millions of naira go visit Tinubu for London. Dem tok say na deir moni wey dem use, say no be government moni


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C