On Air Now

Music

1:00am - 6:00am

FG Wan Use New $23.5 Million Abacha Loot For Second Niger Bridge, Odas

Nigeria and di United States don sign agreement to return $23 million loot by former Head of State Sani Abacha.

FG wan use new $23.5 million Abacha loot for second Niger Bridge, Abuja-Kano road and Lagos-Ibadan express way. 
Attorney-General of di Federation and Minister of Justice, Abubakar Malami (SAN) don sign the agreement on behalf of Nigeria on Tuesday, while US Ambassador wey be Mary Beth Leonard don sign for her country.

Mr. Malami tok say na governments of the United States and the United Kingdom naim help make dem see dis Loot

How u see di mata? #chookmouth
 


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 28°C