On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

FG wan borrow 82 billion naira, make dem buy mosquito nets

Senate Committee on Local and Foreign Loans, tok say dem no go gree make Federal Ministry of Health borrow 200 million dollars wey be 82 billion naira, take buy mosquito nets for malaria programs for 2022 budget.

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 30°C | Low: 24°C