On Air Now

Football Republik

2:00pm - 8:00pm

FG tok say security pipu must do psychiatric and drug test

Information and Culture Minister Lai Mohammed announce for Abuja say na by force make police do psychiatric and drug test. Government dey do dis one ontop de #endsars protest wey happen last year.

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 32°C | Low: 25°C