On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

FG tok say if badness Kontinu for Anambra dem go declare state of emergency for di state

FG don tok say "If dem do anyhow dem go see anyhow"....IF Badness Kontinu dem go declare STATE OF EMERGENCY for Anambra! How you see am?! #chookmouth 👇🏽

FG don tok say "If dem do anyhow dem go see anyhow"....IF Badness Kontinu dem go declare STATE OF EMERGENCY for Anambra!

How you see am?! #chookmouth 👇🏽


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 34°C | Low: 28°C