On Air Now

Sundae Mede-Mede

8:00pm - Midnight

FG say dem go ban UK, Canada, Saudi Arabia ontop travel waka

“Do me I do you ” na so FG wan do ontop dis Omicron waka. 

FG dey plan add United Kingdom(UK), Canada, Saudi Arabia, Argentina to red list. 

Dem tok say dem go restrict airlines wey dey come from Canada, UK, Saudi Arabia into Nigeria from Tuesday, Dec 14, 2021.
 


Today's Weather

  • Lagos

    Heavy Rain

    High: 30°C | Low: 24°C