On Air Now

Football Republik

2:00pm - 8:00pm

Federal Government wan put N90 billion naira tax ontop telephone calls

Federal government wan put new tax ontop phone calls for di the country, say dem wan do free health care for pipo wey no fit afford am for Naija.

Federal government wan put new tax ontop phone calls for di the country, say dem wan do free health care for pipo wey no fit afford am for Naija.

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 32°C | Low: 25°C