On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

EFCC arrest di Accountant General ontop N80 Billion fraud

EFCC arrest Ahmed Idris wey be Accountant General of di Federation, Dem say na real estate properties im take use di money do for Kano and Abuja.

EFCC arrest Ahmed Idris wey be Accountant General of di Federation, Dem say na real estate properties im take use di money do for Kano and Abuja.

How u see di mata? #chookmouth

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Light rain shower

    High: 31°C | Low: 26°C