On Air Now

Music

Midnight - 6:00am

E go be like say i betray Naija if i no serve - Prof. Osinbajo

Vice-president , Yemi Osinbajo say if e no contest for 2023 election na betrayal e go mean to di kontri.

Vice-president , Yemi Osinbajo say if e no contest for 2023 election na betrayal e go mean to di kontri.

E tok dis one during eim visit to  Ondo State Govanor Rotimi Akeredolu or Akure on Monday.


Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 28°C | Low: 23°C