On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

Dem burn student to death for Sokoto

The student wey dem kill wey be, Deborah Samuel. Dem say she tok wetin no sweet dia belle about Prophet Mohammed.

The student wey dem kill wey be, Deborah Samuel. Dem say she tok wetin no sweet dia belle about Prophet Mohammed.
Dem been carry her go school security, because dem don dey threaten her life, But the mob still go the security post, drag her come out, dem come kill her and burn her body outside. The management of the school don close the school for now.

Wetin you think about this mata? #chookmouth

 


Today's Weather

  • Lagos

    Heavy rain shower

    High: 33°C | Low: 26°C