On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

Afta 60yrs Naija Go Change Eim University Curriculum

The Federal Government, through National Universities Commission (NUC), don ready to troway our old 60 years university curriculum. wey university for Naija dey use.

For 2021 NUC arrange committee wey arrange new curriculum for Nigerian universities, so on Monday, the committee drop the new curriculum wey dem don arrange. 

The Executive Secretary of NUC, Prof. Abubakar Rasheed. Tok say the reason wey dem dey re-arrange the curriculum na because of dem want make our education follow dey rub shoulder with other international countries. And meet global standards too.

 

 


Today's Weather

  • Lagos

    Heavy rain shower

    High: 33°C | Low: 26°C