On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

77 Oil Companies dey owe Naija 2.6 Trillion

As Nigeria dey borrow moni , 77 oil companies dey owe Naija 2.6 trillion naira

As Nigeria dey borrow moni , 77  International and Nigerian oil and gas companies dey owe Nigerian government $6.48 billion (over N2.6 trillion), the  Executive Secretary of the Nigeria Extractive Industries Transparency Initiative.(NEITI), Orji Ogbonnaya, tok dis one on Tuesday.

 

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 30°C | Low: 24°C