On Air Now

Market Runz

11:00am - Noon

Widow use fufu business send her 4 children go school

Ontop #marketrunz Ratata dey tell pipu dat no mata di comdition wey u dey, no just sit down at home dey wait expect pipo go give u moni, go work even if na to wash clothes

Ontop #marketrunz Ratata dey tell pipu dat no mata di comdition wey u dey, no just sit down at home dey wait expect pipo go give u moni, go work even if na to wash clothes.

Wetin u think? #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 29°C | Low: 25°C