On Air Now

Sundae Waka

10:00am - 2:00pm

Traders wey dey sell for middle of di road for Bariga Market

One woman call report sellers wey dey sell for middle of di road for BarigA Market.

Ontop #marketreport wit Ratata, One woman call report sellers wey dey sell for bariga, say as early as 7am market sellers go put dia market for middle of road dey sell.

U agree wit wetin di woman tok #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 29°C | Low: 25°C