On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Shey dem don use jazz on u inside market?

Ontop #marketrunz Ratata tok say some customers dey use juju for sellers, dem go give dem 1000 naira notes and after di moni go turn small change

Ratata tok say some customers dey use juju for sellers, dem go give dem 1000 naira notes and after di moni go turn small change.

U don hear of dis thing before ? #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 27°C