On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Mechanic sell car wey dem give am to repair

One woman tok ontop market runz say her husband friend borrow dem car make dem use for sometime to take hustle.

Ontop #marketrunz wit Ratata, One woman come studio say her husband friend borrow dem motor make dem use manage small small, di husband come give mechanic di motor make eim repair, na so di mechanic sell di motor.

Wetin u go do if na u e happen to? #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 27°C