On Air Now

Music

1:00am - 6:00am

Ajo And Esusu No Be De Same Tin

Ajo And Esusu No Be De Same Tin

AJO and ESUSU na de same tin? . For #markethistoryandlocation Teacher Ratata for #marketrunz tell us say AJO and ESUSU no be de same tin oo! E get won wey persin dey waka collect and e get de won wey everybody dey put togerda make one persin pack. Make una listen to take know de difference

 


Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 29°C | Low: 24°C